Femi and Maazi
How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Author
Femi and Maazi
Category
Podcast website
Latest episode
Feb 27, 2026
Where to listen?
Podcasts in the app Replaio Radio Coming soonPodcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts
Episodes
S2 E23: Our Children - Sylvester and Karen 10.12.2021 54:25
Send us Fan Mail #Sabination, di case of Sylvester Oromoni make us shine touchlight ontop some matters wey we don dey overlook for some time now, boarding school system, parenting, criminal justice for naija and today too our sabi nation pipo folo put mouth for dis mata #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Pipo wey put mouth for today mata: Poem reading - Itunu Justice mata - Musa Bello Opinions -...
S2 E22: Violence Against Women and Girls 03.12.2021 57:42
Send us Fan Mail #Sabination, violence against women and girls na very bad thin wey dey come in different forms like domestic violence, sexual harassment, sex trafficking, child marriage, esetera esetera... na dis matter we discuss today, how we fit take help to eliminate dis bad thin for d sake of our sistas, dotas, grand dotas, great grand dotas and so on and so forth #FemiAndMaazi #HowUnaSeeA...
S2 E21: International Men's Day 20.11.2021 27:58
Send us Fan Mail #SabiNation, una remember dos nursery rhymes? Dem make sense abi na just rhyme dem rhyme? how about di street rhymes from dos days?? we talk about di ones wey we remember, den we con take style salute our men for di International Men's day. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitt...
S2 E20: Di Albinism Community 12.11.2021 47:54
Send us Fan Mail #SabiNation, Albinism na something wey many of us think sey we know, bcos we know pipo wey get am. We go School with dem, dem be our families and friends... but we neva really sitdown look di things wey dem dey go thru, all dia lyf ... di discrimination, stigmatization, health issues, eye issues, education, social lyf, ecetera ecetera... na di koko of dis mata we discuss today. #...
S2 E19: Abortion 05.11.2021 43:33
Send us Fan Mail #SabiNation, di matter of Abortion na matter wey many people take seriously well well, so today we sey make we look di matter intoto and separate the politiks, religion, economics and science wey dey inside d arguments #SabiNation #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @offi...
S2 E18: EndSARS - One Year After 29.10.2021 36:22
Send us Fan Mail #SabiNation, after one year of di EndSARS protest, wetin we don learn? Na d matter wey we discuss today. We also ask oursef di question sey, when Bingo make am from backyard to parlor for naija? #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast...
S2 E17: Vaccinate or kip kwayet 15.10.2021 34:15
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we decide to look dis vaccinate or no vaccinate matter and we try filter di lies from di truth so dat pipo wey wan vaccinate fit go vaccinate wit konfidens and di ones wey no wan vaccinate make dem kip kwayet and stop to spread dangerous lies. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una...
S2 E16: October 1 - Naija @ 61 01.10.2021 53:06
Send us Fan Mail #SabiNation, as we celebrate our great nation Nigeria @ 61 , we sey make we look Naija matter from a different angle and how we fit take join hands togeda, for inside and diaspora to be di nation-builders wey we really be. HAPPY INDEPENDENCE DAY! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast...
S2 E15: 10 thinz money no fit buy 16.09.2021 33:58
Send us Fan Mail #SabiNation, as we all dey enter street everyday to hustle and bring home di mula, we sey make we remind oursef sey e get some kin thinz wey money nor fit buy. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast...
S2 E14: Sir Victor Uwaifo 03.09.2021 29:40
Send us Fan Mail #SabiNation, dis week, we trowey salute to the Music, Art and Life of the Legend, Sir Victor Uwaifo wey depart from dis world on August 28, 2021 at di age of 80. Femi & Maazi tok about dia personal experience with him music, art and personality. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast T...
S2 E13: One Hit Wonders 27.08.2021 27:02
Send us Fan Mail #SabiNation, as today na di last friday of di month, we say make dis episode dey more fun and relaxing so we decide to go back in time to count some songs wey hit weh weh dat year but con later fade lik mess 🤭 😂 Our bro, Pete Agidigbi waka pass studio to greet us today. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagra...
S2 E12: Afghanistan 19.08.2021 35:36
Send us Fan Mail #SabiNation, all news media across di world right now dey talk about dis America and Afghanistan matter, and as usual different different version of di story naim dey fly upandan ontop social media. So today we sey make we bring one of our bros wey sabi di matter well well to com disect am for us. Our guest host today an Adeolu Balogun, Host of " Atlanta discuss with Ade Ba...
S2 E11: Tokyo 2020 Olympics 13.08.2021 27:26
Send us Fan Mail #SabiNation, for today episode, we talk about di Tokyo Olympic wey just conclude con look di matter enter how we take like sports for school and street dat year. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (24...
S2 E10: Father's Day 16.06.2021 20:40
Send us Fan Mail #SabiNation we sey make we talk about Father's day and how we fit honor our fathers and dos wey stand as father figure for us, to thank dem for di precious gift wey dem giv us wey di impact no dey ever finish for our lives. HAPPY FATHER'S DAY. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodca...
S2 E9: Our Men and dia Health 10.06.2021 20:49
Send us Fan Mail #SabiNation, as we dey return from our short break, and as father's day dey near small small, we sey make we hail our men and remind dem to take care of dia health... as dem dey tell us wen we small, "HEALTH IS WEALTH". To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPo...
S2 E8: Dowry: E still dey exist? 28.04.2021 27:41
Send us Fan Mail #SabiNation, for our last Poll, una sey make we talk about Dowry so yes, na di matter be dis. We even interview one Indian friend wey explain how di matter be for dia side. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our nu...
S2 E7: Marijuana 23.04.2021 30:12
Send us Fan Mail #SabiNation, anytime we hear dat word 'MARIJUANA' di first thin wey dey come our mind na to smoke, high or Rastafarian... but funny enuff dis plant get plenty benefits wey we dey hardly talk about or recognize. Na di matter we discuss for dis episode. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialh...
S2 E6: Di Fool, Di Bunny and Di Egg 02.04.2021 26:02
Send us Fan Mail Happy Easter Sabi Nation. For today episode, we talk about how April Fools day take start and also the story of how the Easter Egg and Easter Bunny take start. Sabi Nation we go like hear una own April Fools story too, and wetin una think of the event. To leave us message, you fit go on top our social media platforms;...
S2 E5: Our Favorite Things - Femi Sportswear 12.03.2021 12:57
Send us Fan Mail #SabiNation, one of di segments for How Una see am Podcast na #OurFavoriteThings; wer we for dey talk about things wey we like. Today, Maazi sey make I talk about one of my favorite things so I decide to talk about my favorite Sportswear. Leave your comment for the blog article after yu don listen :) http://husapodcast.com/s2-e5-our-favorite-things-femi-sportswear/ Facebook: How U...
S2 E4: Cultural Appropriation 05.03.2021 24:21
Send us Fan Mail #SabiNation, *Cultural Appropriation* na something wey many pipo dey do on purpose or sometimes by mistake. Sometimes in a good way and sometimes in a very bad way. Wetin be dis cultural appropriation and why e dey important for us to dey aware of am? Na dis matter we discuss for today episode. Leave your comment for the blog article after yu don listen :) http://husapodcast.com/s...
S2 E3: Colorism 26.02.2021 30:07
Send us Fan Mail #SabiNation, Colorism na one serious matter wey pipo dey hardly talk about. For this episode, we poke the matter small make our pipo for know sey the matter na serious one and how we fit all come togeda to address am gradual gradual. Leave your comment for the blog article after yu don listen :) http://husapodcast.com/s2-e3-colourism/ Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @o...
S2 E2: Valentine Story 13.02.2021 14:30
Send us Fan Mail Happy Valentine #SabiNation. For today episode, we talk one funny valentine story from our past. We go like hear una own valentine story too. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leav...
S2 E1: New Year Resolutions 16.01.2021 25:42
Send us Fan Mail Happy New Year #SabiNation. for today episode, we look dis New Year Resolution matter, How e take start, wen e start, why e start... plus plenty talk talk ontop di matter. Make una enjoy! To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit...
Season's Greetings 20.12.2020 2:23
Send us Fan Mail Sabi Nation Season Greetings from the How Una See Am Podcast Team to all of una. As we don come to the end of season one of this our Ogbonge Podcast, naim we say make we wish una Merry Christmas and a Happy New Year. And also to let Sabi Nation know say we dey take break to come back on 15/01/2021. Also we dey start our live podcast sessions in the New Year. We go like hear about...
Book Review: Miracle Morning 11.12.2020 32:07
Send us Fan Mail Today, we review the last book wey we read. We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use...
Similar podcasts
Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.