Femi and Maazi

How Una See Am Podcast

News EN ↓ 123 episodes

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

Author

Femi and Maazi

Category

News

Podcast website

www.howunaseeampodcast.com

Latest episode

Feb 27, 2026

Where to listen?

Podcasts in the app Replaio Radio Coming soon

Podcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts

Get it on Google Play Install for free Android 5M+ downloads · 4.8 rating iOS soon

Episodes

S7 E3: We Still Literate? 27.02.2026

Send us Fan Mail #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects. Today for How Una See Am Podcast , we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e dey affect us as a people, especially this new generation. We look literacy from the angle of general knowledge, no be just to read and write, but to r...

S7 E2: Food is Ready 20.02.2026

Send us Fan Mail #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY” ? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market. Dis week for How Una See Am , we dey compare that old school fresh buka life with this our fast food, frozen and processed generation 😅. Wetin really change? Who dey pay the price, our belle or our convenience?...

S7 E1: Sabi and Sons 13.02.2026

Send us Fan Mail #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅. Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️. Na legacy matter we wan sabi today...

S6 E6: Favor Bank 19.06.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you.   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries To leave us messag...

S6 E5: Emotional Quotient 23.05.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ...  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (...

S6 E4: Borrow Borrow 02.05.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back...  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Po...

S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am? 25.04.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, as April na Autism Awareness Month , we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram:...

S6 E2: ehM ehM ehM 18.04.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit...

S6 E1: Betting 04.04.2025

Send us Fan Mail  #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una...

S5 E9: Our Phone, Our Life 03.04.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, una don take one minute to access how strongly we dey depend on our ina phone? Well situations don make me and Maazi access how much we depend on our phones and na di matter we discuss today...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitte...

S5 E10: Wetin be your 'ship? 03.04.2025

Send us Fan Mail #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?...   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitt...

S5 E7: Na health and safety negligence! 03.10.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di boat accident wey claim di life of one Nollywood actor and discuss di issues wey surround di accident....   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also cal...

S5 E8: Teachability 03.10.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about one of the key ingredients to personal growth wey fit  change every aspect of our lives....   #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (...

S5 E6: Be Vulnerable 05.04.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we ask one simple question; You dey share your real self with others? We discuss wetin e mean to dey vulnerable, the positive and negative impact and how we fit dey intentional about how we express oursef to others.  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram:...

S5 E5: Deplorables, Flying Monkeys, Onlookers 28.03.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about Deplorables, Flying Monkeys and Onlookers, we con ask the question, "Which kin citizen yu be?"... Yu wan know wetin all dis big grammar mean? Oya, press play!!! ▶️🎙️  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twit...

S5 E4: Wetin be your Routine? 22.03.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about those small small things wey we suppose dey do everyday to help us build the correct behaviour to achieve our goals.  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit a...

S5 E3: How yu see MUSIC? 17.02.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we talk about MUSIC, how we dey connect with music, how e take shape our emotions over di years, how music dey shape society and we finally put di argument about Grammys to rest with the help of DJA. 😊😇  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi Feature: DJ Abass Video on Grammys To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una S...

S5 E2: Yu be Hoarder? 03.02.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, today, we touchlight dis matter of keeping thinz wey we no really need or wey we no dey use again until di whole house go con be lik refuse dump 😊😇  #howunaseeampodcast   #femiandmaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podca...

S5 E1: Dem Scam us? 26.01.2024

Send us Fan Mail #SabiNation, Happy New Year!!!... on #HUSAPodcast today, we reason some things wey we don take as normal but wen we look deeper, e wan com be lik sey na scam dem scam us. 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una...

S4 E21: Season Finale | Celebrities wey we no dey celebrate 29.12.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, on dis last episode for season 4, we wan thank una for all the comments, likes and shares wey una use take support us all thru di season.... we truly appreciate. We wish una a prosperous 2024 in advance 😊😇  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapo...

S4 E20: Leave the World behind 22.12.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, we watch the Netflix movie "Leave the world behind" bring out 5 things wey we learn but we no spoil the film so una go still fit watch and tell us wetin una learn too... #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast Y...

S4 E19: Why e dey pain dem? 08.12.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about some African countries wey no like us and why! We also try reason wetin dey pepper dem for body 😂🤣🤭   #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our nu...

S4 E18: Tutoring 01.12.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, today we sitdown with Yinka Isikalu, di ogbonge educator wey her work na to make sure sey all children around di world know book and get sense... She tell us how she dey do and how all di learners with dia mama and papa dey benefit from her tutoring services  #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi #BloomingKidsHouse Guest Host: Yinka Isikalu, Blooming Kids House To leave...

S4 E17: Cancel Culture 24.11.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, Cancel Culture na somethin wey dey buzz upandan for social media so today we sey make we torchlight di mata and shine more light to di whole conversation #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Pod...

S4 E16: Orobo 17.11.2023

Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about weight gain, weight loss and everything between with our special guest Dr. Funmi Ojo #HowUnaSeeAmPodcast  #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-83...

Listen to the How Una See Am Podcast podcast in Replaio

Radio and podcasts in one app - free, with no sign-up. Install today and do not miss the launch

Get it on Google Play

Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.