Femi and Maazi
How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Author
Femi and Maazi
Category
Podcast website
Latest episode
Feb 27, 2026
Where to listen?
Podcasts in the app Replaio Radio Coming soonPodcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts
Episodes
S4 E15: Confirmation Bias 10.11.2023 49:25
Send us Fan Mail #SabiNation, one of the reasons why e simple talk dey easily turn to quarrel dis days na becos many of us don get Confirmation Bias and na dis mata we talk about today ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See...
S4 E14: Happiness 03.11.2023 49:54
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about HAPPINESS. Wetin dey make pipo happy and wetin dey make some pipo no dey eva happy? How we fit take arrange oursef to live happy life?... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See A...
S4 E13: Entitlement 15.09.2023 56:35
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about ENTITLEMENT. Why pipo dey get dat entitlement feeling, the negative ways wey entitlement dey impact our lives and relationship and wetin be the things we fit do to avoid being entitled.... Di mata plenty small... Lol .... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See A...
S4 E12: Stigma 02.09.2023 56:31
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about STIGMA - how e take dey affect the society, areas wey e sitdown gidigba and how we fit take tackle di matter in order create a more compassionate society for all of us .... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter...
S4 E11: Tuff Convo 18.08.2023 57:24
Send us Fan Mail #SabiNation, one constant thing for life na sey weda we like or not, we must talk to people...e fit be family, friends, our partner or children... sometimes di convo dey tuff as we fit no agree with each oda opinion, so today we discuss how we fit take get dis kin tuff convo without sey we tear shirt.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top o...
S4 E10: Red Flags 11.08.2023 48:32
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come again o, dis time we sey make we raise all dos red flags wey una dey ignore... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave c...
S4 E9: Investigative Journalism with David Hundeyin 21.07.2023 1:22:46
Send us Fan Mail #SabiNation, today we siddown with one of the toppest journalist for Africa to discuss him works and investigative journalism for dis age of strongmen politicians and fake news... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest Host: David Hundeyin YouTube | Twitter | LinkIn To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram...
S4 E8: Who dey Smeh? 12.05.2023 57:40
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di mata of body odor.... we discuss wetin dey cause am, how e dey affect dos of us wey just dey street dey mind our business, and how pipo wey dey carry dis body odor upandan go take prevent and manage am. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagra...
S4 E7: Sweet Poison 28.04.2023 1:20:01
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we torchlight di many many danger wey hide inside sugar, dis sweet substance wey don take style creep enta all our diets. We discuss how e take dey affect our health, how di sugar industry dey promote consumption, and we share some tips on how we fit reduce our sugar intake make we for fit dey live longer and healthier life. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi...
S4 E6: Securing a Friendly and Protective Environment for Children 01.04.2023 1:08:21
Send us Fan Mail #SabiNation, this month, we don focus all our talk on "The Child", we don talk about child abuse and child development; so on our Live Podcast, we wan discuss how to create ogbonge environment wey go protect our children and also dey friendly for dem to enjoy. Guest Host: Taiwo Akinlami To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una...
S4 E5: Child Development 24.03.2023 52:10
Send us Fan Mail #SabiNation, to continue our discussion on The Child this month, today we talk about pikin development for young age; why e dey important and how parents fit gather put hand for dia pikin development, academically, mentally, emotionally, socially...infact, everythingcally 🤭😂😇 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest Host: Ayotunde Fasanya , MBA, FIMC, CMC Book: Gentle Giant:...
S4 E4: Child Abuse 10.03.2023 1:01:02
Send us Fan Mail #SabiNation, this month of March, we wan talk about children and everthing wey concern dem... dis go be series of 3 episode and for di first episode we tak about child abuse. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una S...
S4 E3: Our Education 17.02.2023 57:15
Send us Fan Mail #SabiNation, as election dey come so, inside all the scarcity of cash and fuel... we sey make we remind oursef sey good education sef scarce, na why today we discuss di state of education for our country and wetin to expect from the incoming administration. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest: Maureen Awulonuh Founder, Tchinasah | +234 806 068 8856 | info@tchinasah.com...
S4 E2: Poly wetin? 10.02.2023 44:05
Send us Fan Mail #SabiNation, wen we dey grow up, dem teach us wetin monogamy mean, and the only poly wey we know na polygamy and polyandry... but as things con be for our society today, poly don plenty, and na di mata we talk about today. #HOwUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapo...
S4 E1: Maazi go villa 03.02.2023 47:41
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come back for season 4 of una ogbonge podcast #HowUnaSeeAmPodcast with #FemiAndMaazi. Today we talk about maazi trip to naija, wetin he dey find upandan and wetin he see wen he dey motherland. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How U...
S3 E34: Season Finale 16.12.2022 20:00
Send us Fan Mail #SabiNation, we use today episode thank ALL of una, our listeners, guests, supporters, promoters and co-hosts... dis na our final episode for season 3 and for the year 2022... We go return for 2nd week of January 2023, bigger and better... till then, make una stay safe, ONE LOVE!! #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platform...
S3 E33: Jand2Gidi 02.12.2022 36:53
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk to Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya, wey be di Co-founders of Jand2Gidi. 2 women wey com togeda to solve di problem of carrying thinz upandan, for both local and international customers. #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guests: Ujama Apkata and Kikelomo Fola-Ogunniya Co-founders, Jand2Gidi To leave us message, you fit go on top our social medi...
S3 E32: Friendship 25.11.2022 59:47
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about friendship. Who be your friends? You be good friend? Friends don do you strong thing before?... na all dis things we break down for dis episode 😊 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How...
S3 E31: Leadership and Followership 18.11.2022 1:11:41
Send us Fan Mail #SabiNation, today we look the mata of leadership. We invite our friend wey be leadership expert make he com hepp us torchlight di mata intoto 😇🙃 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest Host: Dr. Toye Sobande Books: The Leadership Myth: Why Leadership Principles Do Not Work in Sub-Saharan Africa - https://amzn.eu/d/5ICqtse Leadership and Organizational Politics: How to Win...
S3 E30: 10 Iconic African Songs 11.11.2022 1:03:18
Send us Fan Mail #SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street 😂🤭... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Na 2day Playlist be dis, add ur own.. https://music.youtube.com/playlist?list=PLhZt1sMHIFNaJbiJFFIxjmiackyyVWOZm&feature=share To leave us message, you fit go on top our social media platf...
S3 E29: Dis Flood 04.11.2022 41:45
Send us Fan Mail #SabiNation, over 10 states for Naija get serious flood problem but our gofment dey do lik sey na one bucket of water pour for ground. Today we look how dis mata go affect dis coming festive period ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @Hus...
S3 E28: No Politics? 28.10.2022 48:26
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about how we no dey pay attention to politics, both local and national and how dat simple mistake don affect our communities and di entire country and even di continent of Africa ... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitt...
S3 E27: Resonant Voices | Consider others 21.10.2022 50:06
Send us Fan Mail #SabiNation, today we discuss one very simple value wey many of us don fry chop and na di lack of dis value so, make our society jaga jaga as wey dey see am today... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Feature; Resonant Voices - S1 E1: Busting the Leadership Myth To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @offic...
S3 E26: Help Me Waka 14.10.2022 48:13
Send us Fan Mail #SabiNation, today we invite di founders of one ogbonge service for naija come our studio.... dem call di service "Help me waka" but we call dem International Houseboys 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guests: Olumide Balogun & Adedoyin Akinnurun Website: www.helpmewaka.com Contact: helpme@helpmewaka.com To leave us message, you fit go on top our social media p...
S3 E25 - As di mata be - break over 07.10.2022 43:10
Send us Fan Mail #SabiNation, we don come back from our September break so we sey make we look thins wey happen wen we dey rest and thins wey we go discuss before di end of di year #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcas...
Similar podcasts
Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.