Femi and Maazi
How Una See Am Podcast
Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.
Author
Femi and Maazi
Category
Podcast website
Latest episode
Feb 27, 2026
Where to listen?
Podcasts in the app Replaio Radio Coming soonPodcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts
Episodes
S3 E24: Sabi Nation respond to Overchurching 02.09.2022 33:30
Send us Fan Mail #SabiNation, una respond to Episode 22 wer we talk about Overchurching , so we sey make we compile some of those responses make all of us hear and learn together.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am P...
S3 E23: Widows 26.08.2022 36:43
Send us Fan Mail #SabiNation, today, we sey make we remind oursef about the widows around us, their challenges and how we all fit help in our own way.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest: Teju Jaiyesimi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast U...
S3 E22: Overchurching 18.08.2022 34:27
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about how to help our children balance dia life wen e com to church matter and real life things. We invite special guest to hep us torchlight di matter intoto.... #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Guest: Pst. Ayo Ajiboye Podcast: Gospel in 5mins Website: www.ayoajiboye.com To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How...
S3 E21: Pikin na Pikin 05.08.2022 56:29
Send us Fan Mail #SabiNation, imagine sey woman carry belle for 9 months con born thru c-section, den another woman con tell am sey... "yu neva born if yu neva push pikin comout from ur 🤐🥨🚼 " ... na dis kin mumu talk and more we discuss 2day #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi Co-Host: Dee YouTube Channel: Get Naijafied Instagram: @Naijafied To leave us message, you fit go on top our...
S3 E20: Afrobeats with the 's' | Ayo Shonaiya | DJ Abass 21.07.2022 1:54:58
Send us Fan Mail #SabiNation, today the producer of the Ogbonge Netflix Docuseries, AfroBeats: The Backstory, and him enabler 😂, join us for studio and dem drop plenty EXCLUSIVE info as we dey touchlight di afrobeats matter... #AyoShonaiya #DJAbass #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi #Afrobeats Special guests: Ayo Shonaiya | DJ Abass Special Co-Host: Pete Agidigbi To leave us message, you fi...
S3 E19: The Girl Child | Funke Treasure 15.07.2022 47:40
Send us Fan Mail #SabiNation, today we invite our friend to come tell us about her girl child advocacy projects, sanitary pad scholarship and her new podcast wey go soon comout... #HowUnaSeeAmPodcast #FunkeTreasure #FemiAndMaazi Special guest: Funke Treasure Twitter: @funke_treasure To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @o...
S3 E18: Proverbs 08.07.2022 35:37
Send us Fan Mail #SabiNation, una don ever wonda wer some of di popular proverbs dos days come from or wetin be dia real meaning?....Na di mata we discuss today.... #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HUSAPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast U...
S3 E17: Di downfall of Sylvester 02.07.2022 38:03
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about the case of one of our favorite musicians wey dem sentence to 30 years in prison dis week, for racketeering and sex trafficking #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HUSAPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una Se...
S3 E16: Your PVC 26.06.2022 45:49
Send us Fan Mail #SabiNation, as election season don enter gear 4, today we talk about PVC, voting and general matters wey concern how we dey vote and things wey we need to change. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HUSAPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una...
S3 E15: We Rant - Naija Security 10.06.2022 47:40
Send us Fan Mail #SabiNation, today we rant about the security situation for Naija. Di matter dey scary and tiring and we hope sey we go all seize the opportunity of dis election season to show di leaders sey we don taya. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HUSAPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcas...
S3 E14: Happy Children's Day 27.05.2022 1:02:57
Send us Fan Mail #SabiNation, happy children's day to all our children and all of us wey still be children, LOL... today, we discuss 7 things wey our children no be! dis na common mistakes wey we dey make as parents wey fit affect our children for future #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Dee YouTube Channel: Get Naijafied Instagram: @Naijafied To leave us message, you fit go...
S3 E13: Flying Monkeys 13.05.2022 34:00
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about flying monkeys... who dem be, how dem dey operate, how yu go take know dem and how yu fit take erase dem from ur lyf. If yu wan know weda yu sef na flying monkey, oya press play make yu listen. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @offic...
S3 E12 - Holiday is over 06.05.2022 49:30
Send us Fan Mail #SabiNation, after our 3 weeks break, we sey make we put gear for reverse to touchlight some major things wey happen wen we dey studio dey sleep... #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also...
S3 E11: Ahead of Naija 2023 Election | Hon Kenneth Gbandi 01.04.2022 38:42
Send us Fan Mail #SabiNation, dat season don dey come, di season wey politicians dey enter street, roast corn, take pictures with market women and do everything to decieve us sey dem be one of us... We no gree o... we must open our eyes to vote beta pipo enta office... na why we bring dis segment of HUSA podcast to prepare our minds for the 2023 election. #HowUnaSeeAmPodcast #KennethGbandi #Femi...
S3 E10 - Mother's Day | Naija | UK 25.03.2022 22:24
Send us Fan Mail #SabiNation, as dis Sunday na Mothers Day for Naija and UK side... we sey make we use dis episode salute all di wondafu Mama dem. We thank all our Sabi Nation pipos wey send us message to tell us about dia Mama, una do well. HAPPY MOTHER'S DAY!! #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podca...
S3 E8: Japa to Amerika - part I 19.03.2022 49:18
Send us Fan Mail PART I #SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Mr. Samuel Adewusi ( US Immigration Lawyer ) Website: www.usamigrateconsu...
S3 E9: Japa to Amerika - part II 19.03.2022 33:17
Send us Fan Mail PART II #SabiNation, today we bring di mata of immigration come table to discuss, we talk about the types of visa wey dey, DV Lottery, types of immigration and di thinz wey yu fit do if yu enta Amerika and decide sey na der yu wan plant ur placenta put 🤭😂😞 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Mr. Samuel Adewusi ( US Immigration Lawyer ) Website: www.usamigrateconsu...
S3 E7: International Women's Day 12.03.2022 24:13
Send us Fan Mail #SabiNation, for dis year International Women's Day dem sey make we #BreakTheBias wey women dey face for society, so we for #HowUnaSeeAmPodcast sey make we put mouth for di mata too, make e nor lost... #FemiAndMaazi To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTub...
S3 E6: Export from naija 04.03.2022 40:51
Send us Fan Mail #SabiNation, "my container dey high sea" na somtin wey we take dey joke dat year, but what if we tell una sey tru tru ur container fit dey high sea? Yu wonder how? Oya listen to dis episode as we discuss di opportunities of exporting daily products from naija to di abroad. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Special guest: Dr. Bamidele Ayemibo (Lead Consultant @ 3T Impe...
S3 E5: African Time - Punctuality 18.02.2022 36:38
Send us Fan Mail #SabiNation, today we look dis African Time matter, wey don take style become part of us, meanwhile na something wey we really need to work on as a pipo. Oya tag all d late comers wey dey ur famili and friends.... #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast T...
S3 E4: Valentine dey come 11.02.2022 25:17
Send us Fan Mail #SabiNation, valentine is coming, wia is ya boifrend? LOL.... today we sey make we look dis valentine mata, how e start and wer we dey for di mata today #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit...
S3 E3: Exposure 04.02.2022 41:29
Send us Fan Mail #SabiNation, today we talk about exposure, wetin e mean, who e hepp, why e matter, esetera esetera... our pipo talk sey, who nor go nor know, so listen to dis episode n be blessed. #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How...
S3 E2: Hanifa Abubakar + Femi mind + Cobra Kai 21.01.2022 28:25
Send us Fan Mail #SabiNation, today we get update on Hanifa Abubakar, di 5 year old girl wey teacher kidnap for Kano then Maazi con touchlight Femi mind to see wetin he don dey think about all week #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast #HanifaAbubakar #JusticeForHanifa To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast...
S3 E1: New Year - Justice for Sylvester 14.01.2022 16:45
Send us Fan Mail #Sabination, we start our New Year and New Season with dis exclusive update on the case of Sylvester Oromoni #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and le...
S2 E24: Thank You, Sabi Nation 22.12.2021 15:56
Send us Fan Mail #Sabination, today na our last episode for di year 2021 and last episode of season 2, so we sey make we thank una for all una love and support and we wish una a very safe and happi holiday wey full of merriment and enjoyment... from all of us here, we sey THANK YOU! 🙏🏽🙏🏽 Season 3 loading ding ding ding 😊😇 #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast Voice Message: Blossom Celorita, ...
Similar podcasts
Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.