Femi and Maazi

How Una See Am Podcast

News EN ↓ 123 episodes

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

Author

Femi and Maazi

Category

News

Podcast website

www.howunaseeampodcast.com

Latest episode

Feb 27, 2026

Where to listen?

Podcasts in the app Replaio Radio Coming soon

Podcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts

Get it on Google Play Install for free Android 5M+ downloads · 4.8 rating iOS soon

Episodes

December memories 04.12.2020

Send us Fan Mail Sabi Nation as we don enter December, naim we say make we talk about our December memories leading to Christmas and New Year celebrations for the town wey we grow up and go school. We go like hear about una own December memories. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast...

Happi Tanzgivin 27.11.2020

Send us Fan Mail We greet our Sabi Nation Happi Tanzgivin To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send...

Fast Fashion 20.11.2020

Send us Fan Mail As November don dey wan end so... we don dey smell Christmas small small... as 2020 tuff reach, we all deserve to spoil oursef small at least if na with one correct christmas cloth. But e go good make we look well make we no go buy Polo wey go turn to Lopo afta 2 wash :) .... today, we talk about Fast Fashion. We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To l...

Prophecy and Election 14.11.2020

Send us Fan Mail For dis our 20th episode, we talk about di American election and di kin influence and role wey religion play, especially in terms of prophecy. Guest: Ayo Ajiboye Folo our guest ontop Twitter and ontop him daily Podcast "Gospel in 5mins" We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Fa...

As the matter: Food Myth 06.11.2020

Send us Fan Mail Today we come play for studio after a hectic 3 weeks... we talk about some food myths wey we know wen we dey grow up we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also...

We summarize di matter! 29.10.2020

Send us Fan Mail For dis episode, Femi and Maazi bring special guest to talk about the 2 weeks #EndSARS  protest wey rock naija to di core. Guest: Osazuwa Timmy Obaseki we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: H...

The Nation and The People! 23.10.2020

Send us Fan Mail #EndSars #EndPoliceBrutality #EndBadGovernance we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground? To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or...

Sounds of #EndSARS 17.10.2020

Send us Fan Mail As the #EndSARS matter still continue, dis na some sounds from the street of naija... Femi and Maazi con talk some things wey dem don learn from the past days of protest. Voices wey dey dis Episode... Aisha Yusufu - https://twitter.com/AishaYesufu Pete Agidigbi - https://www.instagram.com/afroartbeats/ Dede Mabiaku ontop Goldmynetv - https://www.youtube.com/watch?v=vjDvlkz4e0E Col...

End SARS Now - Part II 09.10.2020

Send us Fan Mail Sabi Nation, in continuation of our last episode on this "End Sars" matter, we com decide to do some digging to get more information on the issue. This digging com lead us to get quick interview with the police SP of Osun State. After the interview, she give us some useful information wey go help Sabi Nation to report any form of misconduct. The information dey down here...

Calls and Comments: End SARS Now! 07.10.2020

Send us Fan Mail One of our listeners for Sabi nation call us make we talk about this SARS matter... So we decide to call am back make him tell us how him see the matter... as oyimbo dey call am "Eye Witness News". this episode long small but if una take time listen una go learn plenti about how SARS take Start and Wetin we fit do to stop dia activities. As usual, we go like to hear from...

As the matter be: Childhood myths 02.10.2020

Send us Fan Mail Today we just come studio come play, relax and laff small. We sey make we share some of the laff with una, our sabi nation. We go like to hear una own experience as e concern wetin we talk about today. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Pod...

Calls and Comments: Why kill dis women - Part II 25.09.2020

Send us Fan Mail Today, we sey make we give una some of the response from our sabi nation pipos ontop di mata wey we discuss last week. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter: @HusaPodcast YouTube: How Una See Am Podcast Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail...

Why kill dis women? Part II - Emotional Health 18.09.2020

Send us Fan Mail This matter wey we dey talk about so, na sequel to the one wey we share on the 21st of August . Sabi nation the matter over tire us, naim make we come talk to one of our big bros to hear him view on the matter. Abeg make una listen and help us talk put for the matter. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @of...

Sense of Entitlement 11.09.2020

Send us Fan Mail This sense of entitlement matter wey we discuss for this episode na serious matter and na  very broad topic wey we go continue to talk for this our podcast. Make una listen and help us talk put for this matter becos Femi and Maazi no fit talk the matter finish. To leave us message, you fit go on top our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialh...

Small Arrow 04.09.2020

Send us Fan Mail Sabi Nation, we thank una for all una support, bcos of una, we don reach 1000 downloads just nau just nau. Dis na very big deal for the Podcast world and na una make am happen for us sharp sharp. We Appreciate this love wey una don show us. We sey make we drop dis jara episode today, about one small arrow wey dey ontop our dashboard wey many of us no dey notice. Make una listen, t...

We don ready to resume skool? 28.08.2020

Send us Fan Mail Today episode continue our series on " How dis lockdown do you? ", we talk to one tisha, one parent and one proprietor make we fit see how the lockdown affect dem in particular. we also give our sabi nation 7 tips on how to hep the oursef and our children cope with resumption of virtual classes for dis September. We go still like to hear from una ontop our facebook group...

Why kill dis women? 21.08.2020

Send us Fan Mail Di matter we yarn for dis episode na very serious and complex matter. No need to even explain too much, everything dey inside the episode, make una listen and hepp us talk put for the matter bcos Femi and Maazi no fit talk dis matter finish... To leave us message, you fit go ontop our social media platforms; Facebook: How Una See Am Podcast Instagram: @officialhusapodcast Twitter:...

How dis lockdown do yu? 14.08.2020

Send us Fan Mail Since March of dis year, many countries around the world go on lockdown bcos of dis coronavirus matter. many don reopen after some months while some still dey partial lockdown. The lockdown don affect many many things, Education, Employment..esetera esetera even including pipo mind sef. na di matter wey we talk about for dis episode be dat. Sabi nation, how dis lockdown take affec...

Calls and Comments: Koro Episode 09.08.2020

Send us Fan Mail Sabi Nation, we thank una for all the calls, comments and questions wey una don send to us... we thank our sisters, Teju from Baltimore, and Blossom from Atlanta all the way from America, Esohen we thank yu but you no tell us wia yu dey call from, our sister Bunmi from Ibadan Nigeria we see yu too, we answer your question for the notes of this episode, our Salone Sister, Isata we...

As the matter be! 05.08.2020

Send us Fan Mail E don get some kin thins wey yu be think sey yu know but con later find out sey no be as yu know am e really be? Na wetin Femi and Maazi yan ontop this episode wey oyimbo dey call 'Trailer' be dat! Sabi Nation, make una tell us one thin wey una be think sey una know well well but las las con see sey no be as una know am naim e really be. To leave us message, you fit go o...

Koro don get cure? 02.08.2020

Send us Fan Mail For dis sharp sharp episode, we talk about the argument of weda dis medicine wey dem dey call Hydroxychloroquine naim be the cure for dis coronavirus matter. Especially as one woman come out last week con talk sey she don use the medicine cure 350 pipo. We do small research jam plenty articles wey really talk about the matter, both the pipo wey sey e good and the pipo wey sey e no...

Wetin pipo dey ask? (Pilot) 15.07.2020

Send us Fan Mail Maazi do one small survey. He tell pipo make dem ask am any question about our podcast, how una see am. For this episode, we answer the questions wey pipo ask.

How una see am? (promo) 29.06.2020

Send us Fan Mail Introduction

Listen to the How Una See Am Podcast podcast in Replaio

Radio and podcasts in one app - free, with no sign-up. Install today and do not miss the launch

Get it on Google Play

Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.