Pidgin Vibez

Pidgin Vibez

News EN ↓ 128 episodes

Welcome to Pidgin Vibez Podcast! We dey bring you unfiltered, evriday conversations from all corners of life. Whether na trending gist, real life experience, funny stories, or normal evri day wahala, we dey tok am all. No script, just real tok for pipo wey wan hear di gist as e be. Tune in for fresh yarnings and join our community as we explore different topics, laugh, and reflect. No forget to hit follow, so you neva miss any episode of di vibez!

Author

Pidgin Vibez

Category

News

Podcast website

pidginvibez.ng

Latest episode

May 1, 2026

Where to listen?

Podcasts in the app Replaio Radio Coming soon

Podcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts

Get it on Google Play Install for free Android 5M+ downloads · 4.8 rating iOS soon

Episodes

God No Call You! — VeryDarkMan Fires at Tonto Dikeh 01.05.2026

If persin dey pray… who give anoda man right to judge am?? But again… if na fake… no be persin go call am out?? VDM no hold back at all Tok true… you support am or e cross line?? #VDM #TontoDikeh #PidginVibez #NaijaTrending #NaijaGist #NigeriaDrama #VeryDarkMan

WHO NEXT? 😡 Police Kill Innocent Nigerian Again | #EndPoliceBrutality 30.04.2026

Dis one no be story… Dis one na real life 💔 Person go commot house jejely… But he no reach house again…” Na so life just end like say e no mean anything Make we tok true… How many pipo dem go still kpai before e stop? How many hashtags we go trend before justice show? Today na him… Tomorrow fit be YOU 😳 Dis video na voice for pipo wey no fit tok againDis video na anger… pain… and truth about wet...

Deal Don Complete… But At What Cost? (Final Episode Trailer) 25.04.2026

Money come… But something bigger collect wetin remain. For this FINAL EPISODE of The Boy Wey Sell Him Shadow , everything finally clear. The deal wey Sani make don reach completion… and the price no be small. Fear spread… people fall… and darkness no gree go again. Full story dey drop for YouTube tomorrow 8:00pm #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #NigerianMovies

He Sell Him Shadow… But Na Him Life Dem Come Carry (Episode 2 Trailer) 24.04.2026

Sani think say na small deal… Na just shadow he sell… But that night… Everything change… This na trailer for one deep Nigerian horror story wey go make you think twice about the choices you dey make. Episode 2 dey available on YouTube( Pidgin Vibez) on 25th April, 2026 by 8:00pm 💬 If na you… you go still collect that deal? #PidginVibez #NaijaStories #AfricanFolktales #HorrorStory #StoryTime #Nige...

The Boy Wey Sell Him Shadow — Official Trailer (Pidgin Vibez) 23.04.2026

If your mama dey die… And na ONLY your shadow fit save am… You go sell am? 😳👇 No lie… talk truth! #PidginVibez #NaijaTikTok #StoryTime #AfricanStories #ViralNigeria #HorrorStory Episode 1 go drop for YouTube (Pidgin Vibez) on 24th April, 2026 by 8:00pm

MAKE DEM SACK ARTETA NOW?! 😡 Arsenal Fans Don Tire! 20.04.2026

Make we talk true… 🤔Mikel Arteta still get plan… or na vibes e dey run? Arsenal fans… Make dem SACK am or give am one last chance? 👇👇 #ArtetaOut #ArsenalFans #EPLDrama #FootballGist #PidginVibez #NaijaFootball #WhoDeyLie

WHO NEXT? Police Harass Innocent Boy | Naija Reality Nobody Dey Talk 19.04.2026

Dis no be story wey dem write… Na reality wey dey happen evri day for Nigeria… One innocent boy just dey go him way… Police stop am… Before he explain… Dem don label am already… 💔 “Na Yahoo boy…” For dis episode of Pidgin Vibez , we break down: 👉 Police harassment 👉 Fear for society 👉 How innocent pipo dey suffer Make you ask yourself: If na you… wetin you go do? Follow Pidgin Vibez Podcast fo...

WHO NEXT? Tribalism & Religious Division for Nigeria (Pidgin Vibez) 18.04.2026

Dis episode go touch you deep 💔 Nigeria don reach point where: tribe and religion don divide pipo wey suppose be one But di truth be say… na innocent pipo dey suffer pass Dis Pidgin Vibez story go show you: Di real cost of division Why di fight no get winner And di big question… WHO NEXT? 😳 🎧 Listen, reflect, and share your thoughts #PidginVibez #WhoNext #NaijaTalk #NigeriaReality #FYP #ViralNa...

2 Years Later… He Became Successful (Episode 4) | Pidgin Vibez 18.04.2026

Life don turn… tables don change Di same guy wey she leave… don become di man she dey find But here be di real twist… 👀 Dis episode get one lesson wey go hit you deep: Sometimes… na timing destroy real love. If na you… you go forgive?? 👇 Follow Pidgin Vibez for more powerful Nigerian stories. #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp

Who Next? Dis No Be Just Story… Na Reality 💔 | Pidgin Vibez 17.04.2026

Dis no be just story… Na real life for Nigeria. From pikin wey suppose dey school but dey hustle… To graduate wey no fit find job… To pipo wey dey struggle just to survive evri day… Dis episode of Pidgin Vibez carry di raw truth wey many pipo no dey tok about. Life hard… System no dey help… Hope dey fade… But di biggest question still remain… WHO NEXT? Listen, reflect, and share your thoughts. Bec...

She Leave Am… Now She Dey Regret (Episode 3) | Pidgin Vibez 17.04.2026

She leave… thinking say she dey choose beta life… But omo… peace no dey 😭 Sometimes… di persin wey you leave… na di one wey you need pass. Dis episode go touch your heart 💔 Watch am finish and tell me… Regret fit ever fix mistake?? #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp “She leave… thinking say she dey choose better life… But omo… peace no dey 😭 Sometimes… the person wey you leave...

Nigeria No Spoil… Na Who Really Spoil Am? (Pidgin Vibez) 16.04.2026

Nigeria no spoil… make nobodi deceive you But di truth be say something don go wrong for our politics. Before before, leaders get vision… Now, na money dey control everything But wait… Na only leaders we go blame? Or we sef get hand inside dis matter? 👀 For dis episode of Pidgin Vibez , we break am down: Why ideology don die for Nigeria politics How power turn business Wetin we sef dey do wey dey...

She Start Dey Change… (Episode 2) | Pidgin Vibez 16.04.2026

Something don change… and Chinedu can feel it Less calls… less love… but she always dey online Omo… dis na di stage wey many relationships dey break… You don ever experience dis kind thing before? Drop your experience for comment 👇 Follow Pidgin Vibez for more real Nigerian relationship stories wey dey burst brain. #PidginVibez #NigerianStories #RelationshipTalk #fyp

Giant of Africa But No Light | Nigeria Power Crisis Story (Pidgin Vibez) 16.04.2026

Dis no be just story… Na di evri day reality of millions of Nigerians No light, no business, no rest. From generator noise to ‘go solar’ advice, dis episode expose di truth behind di darkness. Pidgin Vibez, real stories wey matter. #PidginVibez #NigeriaLight #NoLightNoLife #NaijaReality

She Cheated Because He Was Broke… (Episode 1) | Pidgin Vibez 15.04.2026

Omo… dis one na pain 😭💔 Chinedu love her die… but money no dey… And for Nigeria, love wit out money fit really survive? Dis story go make you think twice about relationship, struggle, and loyalty. Listen till di end and tell me… If na you… you go stay? Follow Pidgin Vibez for real-life stories, relationship drama, and deep emotional content wey dey hit home. #PidginVibez #NigerianStories #Relati...

PART 2: Muslim & Christian Marriage Fit Work? 14.04.2026

For Naija… once religion enta love matter… e no dey ever simple 💔 Dis episode carry one Muslim babe and one Christian guy wey fall deeply in love… But when family pressure and belief clash… Na there di real test start Dis kind relationship fit survive? Watch well… then judge by yourself 👇 #fyp #foryou #foryoupage #viral #trending #PidginVibez

Love vs Religion for Naija… Muslim & Christian Marriage Wahala 13.04.2026

For Naija… love no too hard… but once religion enta… na different ball game 💔 Dis episode go carry you enta di life of one Muslim babe and one Christian guy wey fall in love against all odds… Family pressure, belief wahala, real-life struggle… everything full inside Dis kind relationship fit survive for Nigeria? Watch well… then decide by yourself 👇 #PidginVibez #NigerianStories #LoveVsReligion...

This Ending Go Break You 😭 | Episode 3 Finale 12.04.2026

Final episode don land Amaka don move on… life don better… but some wounds no dey ever heal completely 💔 Dis story go show you say: Not all betrayal dey come from strangers Some pain dey permanent Watch till di end…Then tell us: YOU FIT EVER TRUST AGAIN? #PidginVibez #TwistOfBlood #EmotionalEnding #NaijaStory

Hidden Betrayal Inside The House 😨 | Episode 2 11.04.2026

Episode 2 don land Dis one no be ordinary story again…Amaka don begin see signs… but DI truth wey dey come… go shock you. Silent betrayal dey more dangerous than open enemy Watch till di end… and tell us:You fit forgive dis kind thing?#PidginVibez #SilentBetrayal #NaijaDrama #EmotionalStory

Arsenal Fit Carry EPL? Or Manchester City Go Spoil Am Again… 11.04.2026

Arsenal don reach dat stage again… Wia everything dey depend on consistency… But one team no dey ever far… Manchester City 👀 For dis episode of Pidgin Vibez, we break down: Arsenal title chances City silent comeback Why dis season fit be different… or same heartbreak If you love football + real Naija storytelling… Dis one na for you #PidginVibez #Arsenal #ManCity #EPL #FootballTalk #NaijaFootball...

Dis Story Go Shock You 😭 | Family Betrayal (Episode 1) 10.04.2026

Dis na Episode 1 of Dis powerful emotional story from Pidgin Vibez. Amaka think say life dey normal… but something dey hide under di surface. Sometimes, di pipo wey dey smile wit you… fit get anoda face wey you neva see. Watch till di end… because dis story go touch you deep 💔 Subscribe for more real-life emotional stories Drop your opinion for comment — YOU FIT TRUST FAMILY 100%? #PidginVibez #E...

Benin Agent Wahala: How 300K Rent Dey Turn 1 Million 10.04.2026

For dis episode, we dey tok di real truth about house rent for Benin. From agent fee to all di extra charges wey no get head… na wetin dey make rent cost pass wetin e suppose be. Na system problem or na pipo dey exploit others? Watch well… and drop your own experience.

Nigeria Dey Turn One-Party System? (Real Story) 09.04.2026

Dis no be just story… Na question wey Nigeria gats answer… From noise… to silence… From many voices… to like say na one voice… Nigeria still dey do democracy… Abi something don change quietly… Watch well well… Then ask yourself… Who really dey tok for di pipo now…? #Nigeria #NaijaPolitics #PidginVibez #Democracy

First Born Life No Easy 😭 (Pidgin Storytelling) 08.04.2026

Omo… if you be first born…dis one go touch you deep 😔 Dis story show di real life struggle of first borns for Naija… From childhood sacrifice… to adulthood responsibility… Nobodi dey ask how you dey… But everybody dey depend on you 💔 Watch… reflect… and share wit someone wey go understand Follow Pidgin Vibez for more real stories wey dey hit deep 🌐 www.pidginvibez.ng

Things Wey Last Born Dey Suffer | Real Naija Story (Pidgin Vibez) 08.04.2026

If you be last born… you go understand dis one 😭 Dis episode of Pidgin Vibez break down di real struggles of last born for Naija house, from unnecessary blame to nobodi taking you serious. Na story wey mix pain, humor, and real life experience. Plug your earpiece… relax… and watch to something wey go touch you deep 💔 👇 Share your experience You be last born or first born?

Listen to the Pidgin Vibez podcast in Replaio

Radio and podcasts in one app - free, with no sign-up. Install today and do not miss the launch

Get it on Google Play

Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.