Darkydey

DARKYDEY IN PIDGIN

Education EN ↓ 94 episodes

Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And CreativityThe thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.

Author

Darkydey

Category

Education

Podcast website

darkydey.com

Latest episode

Apr 19, 2026

Where to listen?

Podcasts in the app Replaio Radio Coming soon

Podcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts

Get it on Google Play Install for free Android 5M+ downloads · 4.8 rating iOS soon

Episodes

Big mama and the soul food plus High Blood Pressure Wahala! 09.08.2021

If una don watch dat movie una go sabi wetin I mean, una know say for Africa we dey like to do huge party when person die, we go cook food chop am well well for dead person burial ceremony. The boondocks even talked about dis wahala wey I wan yarn about here....

The Art Of Turning Cassava Into Fufu 02.08.2021

Do I need to really yarn about dis matter? Wetin Google get to say about Cassava and Cynaide? Cassava, an edible tuberous root often made into flour, contains  cyanogenic glycosides , which can result in fatal cyanide poisoning if not properly detoxified by soaking, drying, and scraping before being consumed. Acute cassava-associated cyanide poisoning outbreaks are rarely described.

I Am An "African" And I know Who I Am, What About You 12.07.2021

African heads of states travelling to the west in search medical assistance? Una know say, that na em dey make wanna cry out very loud, wetin be dey bi that thing wey dey worry us? wetin be that devil name wey dey kolo us? I need not write much because I don already yarn am for the podcast below...

Truth Humans Are Not The Same / Foods That Are Nutritious To Some People But Harmful To Others. 24.06.2021

These Foods Are Nutritious To Some People But Harmful To Others, some food like broccoli, Potatoes and garlic are healthy to some certain people but very dangerous to others, why is that? why would an African be given the same dose of drug like a Caucasian? If we evolved under different conditions, shouldn't our internal working mechanism also be different? #broccolifood @africanfoodlist #bestafri...

Don't Eat These Stuff If You Are Nigerian / They Could Harm Your Health. 20.06.2021

I talked about fruit we should eat as Nigerians in the last episode, in this episode am gonna talk about the ones we shouldn't eat as Nigerians, so pay attention real quick!  #unhealthyfruits #healthyfruit #darkydey

Native African Fruits You Should Definitely Try Out. 20.06.2021

I personally believe that eating what's native to your place of birth is important in keeping your body healthy and helps with good digestive system, Polar bears don't eat the same food as the African Gorillas, get it?

Woke Generation But Are They Really Awake? 10.06.2021

Everibodi wan act like say dem dey different from the other person, if somebodi say something wey him no suppose say and come make people vex for am, every other person go dey quick to condemn am, dem go quick to judge and blacklist dat person. Everibodi now dey claim say dem dey woke as in awakening and e dey make me laugh out really loud because most of dem people wey dey claim "woke" no even no...

The Act Of Breakfasting And Why It Is "Important" 10.06.2021

Darkydey! lol! Una know say me I no dey waste time to criticize tings wey no tight anytime I see un-tight things you know! I no go waste una time dey write things make I no come dey mis-write wetin I no suppose write you know! but wetin be breakfast and who say we must to breakfast every morning when we wake from an 7 or 8hr sleep? E get somethings wey we dey do wey we no dey ask questions about i...

Is It Covid 19 Or Mutated Malaria 19? / Edriss Abdulkarim Vs Festus Keyamo / Mbaka Vs Buhari. 24.05.2021

Malaria-19? or Covid-19 ? Malaria is an infectious disease transmitted by " Mosquito" that affects humans and other beings on this Planet with symptoms such as fever, tiredness, vomiting, and headaches. In severe cases, it can cause yellow skin, seizures, coma, or death. What distinguishes Malaria from "Covid19" ?

An Encounter With A Racist Doctor/ What Happens When A Doctor Treats You From A Distance ? 24.05.2021

A doctor`s job is to diagnose, treat and save lives but what happens when you run into a doctor with race or esteem issues? I don`t wanna sound bias or anything like that but we all know that racism "systemic discrimination" is everywhere but shouldn´t there be like a limit, like a red line that needed not crossed? I mean like when it comes to saving lives? How can we allow to Triumph over love? I...

A Gay Racist And LGBTQ Guy 24.05.2021

Now dis one here na one of dem things wey we dey talk say "U no fit chop your bread and still expect to have it" Una know say me I no dey waste time to dey call out dis kind ting anytime wen I see am. Some piple feel say, no I really mean am, some people feel say dem fit do anyting wey dem feel like for dis world wey we all follow share and nothing fit happen, dem feel say dem fit make everibodi b...

SUFFERING AND SHIMILING 24.05.2021

Okay, dis one don dey vex me already as I dey write about am now, people wey no see food chop but go dey hail the person wey dey deprived dem of that food to chop and people wey dey carry all their money go give "Man of god" wey dey waka about with bodyguards make him pray for dem for protection. Na who needs our prayer?

Black On Black Racism, Should We Talk About It Or Ignore it? 24.05.2021

I don write write about dis kind issue before but e bi like say piple no bin hear me well so I say make I write about am again or better yet talk about am again because whenever we hear racism we dey always envision "white vs black" piples, but we forget say we darky piple dey hate each other pass oyingbo sef sometimes, so without much typing, make u listen to the yarning below and tell us wetin u...

On Planet Earth While "BLACK" 24.05.2021

Them----Dem dey everywhere but we no fit see dem cos dem too "dark" so we go just shoot at that dark empty space, oh! sorry did I just shoot at you? My bad I didn`t see you there. Me----You didn`t see me? Am I too "black" for you to see? They----Sorry, thought it was an empty space, need some help to stop the bleeding? Me----Seriously? They--- Let me call the emergency, where`s my Phone? Oh! my ba...

How Do One Reacts To A 6Year Old Racist 15.04.2021

This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2020/12/31/how-do-one-reacts-to-a-6year-old-racist/ 2021 New year, new beginning and end to Covid-19 , end to Corona? I hope so and God help us and I seriously mean that. So, this happened to me in  Zwickau , a city in the Eastern part of Germany . Now, how would you respond to a 6-year-old racist? I have narrated the whole in...

So As A Man You Feel Say You Get Power Abi? You Never met Some Powerful Women Yet. 13.04.2021

This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/03/22/pidgin-english-blog-so-as-a-man-you-feel-say-you-get-power-abi-you-never-met-some-powerful-women-yet/ Women bi the most underrated people for dis our planet the same way wey dem dey under rate and disrespect black skin people on the Planet. No bi wetin I wan yarn about today bi dat sha! In dis episode I wan criticise sma...

A Racist God? What Are We Missing, The Lord's Prayer? (This Is A Very Powerful Audio Only Service) 13.04.2021

E get things wey bi say man no fit write about dem but na to yarn about dem, bicos if man wan write about dem tings, man go dey forget wetin to type and man fit bigin dey mis-type YOU KNOW! and e fit make the whole ting kom turn to the "case of wahala dey sleep yanka go wake am up" u know dat cat dey sleep mouse go wake am kind of ting like dat? Most People no sabi or better yet no wan sabi dey po...

A W.T.F(what a …) MOMENT. AKWA IBOM STATE OF 9JA “GREENHOUSE”? PROJECT. 13.04.2021

This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/04/12/a-w-t-fwhat-a-moment-akwa-ibom-state-of-9ja-greenhouse-project/ Share and do not forget to like #darkydey.com i.e. after we don yarn about dis what a fuck moment, una know say me I dey always like to hala about dis kind matter bicos dis kind matter no make sense to me at all at all!  e bi like those people wey dey w...

Corona Virus guidelines and Africans In Europe Observing it./ Wetin? Are Afroshops exempt? 13.04.2021

This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/02/23/corona-virus-guidelines-and-africans-in-europe-observing-it-wetin-are-afroshops-exempt/

Listen to the DARKYDEY IN PIDGIN podcast in Replaio

Radio and podcasts in one app - free, with no sign-up. Install today and do not miss the launch

Get it on Google Play

Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.