Darkydey
DARKYDEY IN PIDGIN
Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And CreativityThe thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no concern dem" so again, Abeg Wetin? Naija Pidgin English Blogger.
Where to listen?
Podcasts in the app Replaio Radio Coming soonPodcasts are coming to the app soon. Install now and be the first to see a whole new take on podcasts
Episodes
Why Body Lotion And Perfume Are Slowly Killing You 03.09.2022 27:13
Toxic! Why Are You Slowly Killing Yourself? She you sabi say dem things wey you dey apply to your body dey slowly damage and will eventually kill you abi?
Nigeria! My honest opinion on that Beautiful country 28.08.2022 29:22
I wan tell una wetin i honestly feel about that my beloveth Country Naija, the things wey i bin witnessed and observed the time wey i go Naija, as much as that Country hard reach, Naija still dey hold dem face up and smile at every situation wey dem find themselves in... abeg listen and if you get comment, drop am below, nothing do u.
A Wonderful Vacation in Nigeria / What happened on the Air plane To Nigeria 2022 Part 1 13.08.2022 28:37
Naija vacation 2022 / Wetin happen in Nigeria My people its about that time again wey be say man pikin gp begin dey yarn on some of dem tins wey man pikin bin see for Naija, Nigeria na hard place, a sweet and wonderful place to be at for people wey get money, e get wetin i observe while i was in Naija, Nigerians are using Dollar disguise as Naira, dem dey pay for tings in thousand. Nigerians and t...
2023 Nigerian Election, Atiku, Bola And Peter. Make we see how smart Naija people really are. 13.07.2022 24:56
Nigerians don dey yelled about corruption and bad Governance for years abi? Time don reach now to see how serious we are to changing Nigeria for the better. wetin you are about to hear so na my opinion and how I take see am.
TRADITION!!! Why Are You Trying So Hard To Mould Me Into What Am Not? I no wan do am again, abi na by force, wetin? 16.04.2022 24:55
DARKYDEY RADIO We are excited to Annonce the commencement of Darkydey Web Radio starting January 1st 2023 on www.darkydey.com hosting on Krachouse Network, You can now listen to live podcast session and old-school / New-school Nigerian and African music, Talk shows with guest and call in sessions. Staying True To Who And What You Represent, Na Today? Una sabi dat case don tay!!!! What...
If Person Feel Say U Owe Am Aniting, Abeg Disown Dat Person Jo! Wetin. Am done with Naija People wey dey Naija and here's my reason 😒 14.04.2022 18:44
Naijs people in Nigeria wahala don reach levels wey be say i really can't stand these ignorant fools anymore, because you live in the diaspora everyone wants to live off you. it's so annoying and sickening 😒 am @darkydey and this is @ChurchofWisdom @podcast
What about that your new year resolution? Abi have you gone back to your old ways? lol! 14.02.2022 19:55
So the year don dey mature small small abi? how far naw? you still dey uphold the pledge wey you bin made on the 31 of Dec 2021 abi you don dey go back to being your old self? you sabi say I no dey here to judge but how far naww? anyway sha, no bi force sha! if i know say I no dey easy so if you no fit discipline yourself, no wahala.
If God don bless you, make you try give something back small small.....but no bi by force sha! 27.12.2021 11:52
The title don say am all so I no need to stress myself to tell you say, if oga God don better your pocket this year or in the past and don keep you alive to see the end of this year, make you try reciprocate the love by giving small something back to the pipo wey no bin get your luck dis year, so listen and pay attention:-
Another Christ-mass, another Wahala! Time to watch out on dem tings wey you dey do. 20.12.2021 18:44
Una sabi say na dis period of the year na im pipo dey go crazy pass bicos everibodi wan hurry hurry make enuf moni wey im go fit cary go home to go see and reunite with pipo for Village, and na dat period of the year too wey pipo dey like to dey make unnecessary mistakes bicos of one ting or the other, na im make I say make I record dis few words of advice to everibodi wey dey listen or wey wan li...
We dey shit too much sotay we get trucks to dey move dem shit about lol! 22.11.2021 24:34
Waste Management wahala lol! The time wey I bi small pikin for my Village in Africa, we bin dey shit inside hole for backyard and the shit wey we dey pass no bin dey too much because we bin dey chop wetin we bin supposed to dey chop, but now we get trucks wey dey drive around dey move our shits and we call am "Waste Management" make we talk about am.....
A brainwashed homeless person calling another person homeless. 15.11.2021 25:14
E get somethings wey bi say when man pikin begin talk about them, e go just make man pikin begin dey shake him head and sometime go make man pikin laugh out very loud. Because you feel say you dey sleep inside some sealed off blocks, e dey make you feel safe and at home abi? well I get bad news for you so listen....... Home or homeless?
Why we dey judge and define people base on how good dem communicate English? 08.11.2021 23:36
English no bi the official language of Planet Earth abeg, na black people dey like to do that pass, dem go dey do like say English na do or die, if you for Village no sabi yarn English, people go dey look you like say something is wrong with you, dem forget say English no get anything to do with African people, English is the official dialect of the English people for England, so wetin concern us...
Wahala dey sleep.......Make we let am sleep abeg lol! 01.11.2021 17:54
When you dey go your yeye way person come put finger for your eye, wetin you go do? Tell am sorry and carry your red eye go hospital abi? You wey dey go tell homeless person say im be homeless, who dey find trouble?
Who Is A True Naijarian? Make we take time define who a Nigerian is lol! 25.10.2021 20:03
I no dey always wan yarn about my Country bicos I no sabi wetin to yarn about the country, I don taya, e don tey wen Pipo don dey yarn, dey hala, dey some dey even vibrate on the situation and whala wey dey ravage our Nation wey dey for the Western part of Alkebulan, if you no sabi wetin Alkebulan mean, make you re-read your history and I no mean His-tory. Na im make I bin record this Podcast make...
His-tory Or Hi-story How Una See Am, Make We Talk About Am? 18.10.2021 30:29
Again, oga teacher abeg stop teaching me and my Children nonsense abeg! How many of una remember the time wen dem dey teach you for primary school say 1 plus 1 equals 2? People dön tell lies for this our planet tey, no bi today dem start to dey tell lies but when lies come enter our Children dem classrooms, na there na im me I get wahala with, na there na im me I no go agree again, e get some leve...
Stop With All The Bullcrap And Explain This! 11.10.2021 26:55
Why my dodo go be yellow when am only eating leaves and herbs? Teacher abeg no teach me Nonsense ..oooo "Blessed are the meek for they shall see God" ow, ever since I was a small pikin, dem bin tell me lots of bullshits wey as I don grow older now with some gray hairs, I dön begin dey question some of those bullshit, remember how you were told Mungo Park discovered The River Niger? How Christopher...
Wanna live longer? Exercise! 04.10.2021 15:17
et time wey be say if man pikin wan relax some yeye wahala no go let man pikin relax enjoy the fruit of hm labour. The tricky part be how to take solve dem yeye wahala wey dey bother our lives. E get wetin I need to tell you guys because e get things wey bi say, we must to talk about dem kind things.
Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life 20.09.2021 15:09
If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg! People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing wey you dey do for this Planet wey dem force you to do, Marriage and relationship dem no bi by force, no bi by force say you must to marry...
Wetin Be The Concept Of God (gods)? Am about to cause yawa now, abeg! 13.09.2021 28:58
Wetin Be The Concept Of God (gods)? Am about to cause yawa now, abeg! On the real, what is God? Make we talk about this abeg I no wan write anything make I no come write Wetin I no suppose write, just listen to Wetin I get to yarn first before u begin vibrate abeg!
2Baba And Annie Idibia dem Case 07.09.2021 23:13
2face and Annie Idibia drama, I know say e no concern me but...2face Na Naija icon so, e concern me now! If you no fit handle your family wahala for house and within your hold, if you come begin dey broadcast am for social media, e mean say u wan make everybodi put mouth for una wahala, and when it concerns people wey bi our national iconic figures, Church of wisdom go follow put mouth. Listen to...
Don't Eat It If Your Ancestors Weren't Eating It. 03.09.2021 24:22
If it does not grow in your ancestral homeland, don`t eat it . How people go just die like dat after dem don wag Suya and drank fruit juice? I don yarn about all dis things wey dey happen everyday and I don also yarn about things wey we as people no suppose do at all, no do anything bicos you don see another person do am, i don warn una on the things wey una no suppose chop as Africans. Wetin be "...
The real Definition of Wahala + Yawa = Stress 30.08.2021 13:10
What's wahala and yawa and wetin causes stress? Una sabi say e get people wey bi say, na in their nature to dey cause yawa anywhere dem go, some people just dey wey bi say their own na to carry wahala with dem dey go anywhere dem wan go, no bi say dem dey intentionally cause yawa or wahala but e just bi say, their own version of "Bad luck" na Wahala and Yawa. Na im make I come record dis Pod...
Wisdom And Knowledge Comes From Above 23.08.2021 21:16
Common sense dem no dey teach am for school
MESSAGE TO OUR DEAR RTD MAJOR GENERAL #BUHARI 22.08.2021 14:57
Let's talk about the Politic in Nigeria, like I`ve said in my previous recordings that in Church of Wisdom we only preach Knowledge and positivity, we do not talk about or encourage prosperity or materialism, we give advice to whom advise is concern, YOU KNOW! lol. Most ignorance people will go online and start talking and trashing our beloved Rtd Major General Buhari , t...
Eating things not native to your place of birth can be harmful 16.08.2021 18:04
I don yarn about dis matter before but people bin get case with am so I say make I come back come clear the air on this wahala, I don yarn say people suppose chop things wey dey native to the place wey dem bin born bicos your body and the place where you bin born, get connection with eachother.......
Similar podcasts
Replaio is not a podcast publisher; show names, artwork and audio belong to their authors and are distributed through public RSS feeds.